Jisos Go Kom Bak For Earth Agen

Randal ensef kom put one gist from Paul book of 1Thessalonians. "As we de wait, make we de serve God with all we heart and de preash to other pipo tuu." En kom add say born again pipo wey don die go dey with Jisos Christ for di time wen en go kom bak for di earth agen. My pipo, make una hear Randal as en de give us di torri of “Jisos go kom back for di earth agen.”